Konfam FM — ASO
By Cosoro Limited on AppTrack Ninja.
We Dey For You.
Welcome to Konfam FM 89.5 Lagos – We dey for you! Wetin dey happen? Na here you go jam correct vibes, hot gist, and premium entertainment – all in sweet Naija Pidgin! With the Konfam FM mobile app, you carry the groove go anywhere you dey. Whether na for house, office, or on top traffic for Third Mainland Bridge, Konfam FM go dey with you 24/7! Why Konfam FM? Because e dey real, e dey original, and e dey speak your language – Pidgin! We dey broadcast live from the heart of Lagos, bringing you the latest in Pidgin News & Tori wey make sense Street Talk & Naija Politics Better Music – Afrobeats…
Categories: Entertainment
Keyword visibility, ranked search terms and daily position movement for Konfam FM.